The Lagos born Abia State songster, Ndubuisi Samuel Uchechukwu, popular known as Samflow Daniel hits the airwaves with yet another hit, BASED ON WHO I BE|Contemporary Highlife, after a long pause due to professional reasons. The song was Written, sung and produced by him. The beat is club, home and events friendly, such that anyone can enjoy. The lyrics are inspiringly twined with poetical competence such as rhymes, personifications, exaggerations and metaphorical display. The vocal delivery is also professional.
The PH based contemporary highlife crooner with his prolific and unique style is always good at what he's does when it comes to music- No doubts, his fans are fond of calling him "Sammybobo". Catch him on any track he is with the slogan, #Egwu_o!, which means "music". Hear for yourself, Based on who he is.
DOWNLOAD HERE
Based On Who I be (Lyrics)
Intro
Egwu o!
Ahaa... Na so
Iyelele... Sammybobo e
Oolololoo... Egwu o
Ahe!
Verse 1
Based on who I be
Based on who I be ye
The whole world dey hunger to hear about me
Based on who I be
I no dey talk am make e sweet
Even world leaders dem dey stand up make I sit
Chorus
Them say I too Sabi
Omo na based on who I be ye
Creativity na my pardy
I say na based on who I be
Sammy no dey carry last e
Omo na based on who I be ye
Everything I get na first class e
I say na based on who I be
Verse 2
Based on who I be
I dey flow like my suffix
Naturally gifted
I no need choir practice
Don't be surprised
Cos there's so many things about me you ain't seen yet
I'm just getting started
Maka na...
Bridge (2x)
Chukwu ekwuwo ya
Mana akwukwo nso edewo ya
So na mba n'ile ga-asi onye Ngozi ka m bu o
Chorus
Them say I too Sabi
Omo na based on who I be e
Creativity na my pardy
I say na based on who I be
Sammy no dey carry last e
Omo na based on who I be ye
Everything I get na first class e
I say na based on who I be
Verse 3
Based on who I be
I fit take only three minutes change the world
With my melody my rhythm and my words
And I dey hit my chest
Cos I get power to change your worst to the best... E ey
Bridge (2x)
Chukwu ekwuwo ya
Mana akwukwo nso edewo ya
So na mba n'ile ga-asi onye Ngozi ka m bu o
Chorus (2x)
Them say I too Sabi
Omo na based on who I be e
Creativity na my pardy
I say na based on who I be
Sammy no dey carry last e
Omo na based on who I be ye
Everything I get na first class e
I say na based on who I be
My life is a mystery
Omo na based on who I be ye
I Sabi how to do extraordinary things e
I say na based on who I be
I fit take away your sorrows
Omo na based on who I be ye
I fit turn your life around
I say na based on who I be
Outro
(Speech) Based on who I be ka m ji kuchaa beat a wey guo egwu n'elu ya,
Nna, nne enwere m ikike,
Ezigbo ikike si na chukwu bia,
Eee... Aha m bu Samflow, Sammybobo... Egwu o!
No comments:
Post a Comment